DOWNLOAD SONG: PULL UP BY TIMAYA FT BURNABOY(LYRICS)

Download New song titled pull up by Timaya featuring Burnaboy. The 3rd track in Timaya's new album labelled Chulo Vibes

THIS WILL REALLY INTEREST YOU, SURELY IT PAYS. CLICK HERE FOR A CHECK OUT 

DOWNLOAD MUSIC 

LYRICS

[Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo

[Hook/Chorus – Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

[Hook/Chorus – Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[ Verse – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed
Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)

[ Hook/Chorus – Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze
Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know
[Outro – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
It’s STG

DON'T FORGET TO SHARE OR DROP YOUR COMMENTS

THIS WILL REALLY INTEREST YOU, SURELY IT PAYS. CLICK HERE FOR A CHECK OUT 

Comments

TRENDING

THE BET AWARDS 2018: WATCH VIDEOS AND SEE FULL LIST OF WINNERS

DOWNLOAD SONG: SOUND OF FREEDOM BY LOVE DANIEL

DOWNLOAD SONG: CHINESE BY STAR PRINCE

DOPE SONG: FAKE LOVE BY DUNCAN MIGHT FT WIZKID

SPORT HIGHLIGHTS: BRUSSIA DORTMUND VS TOTTENHAM HIGHLIGHT 2019(WATCH/DOWNLOAD VIDEO)

Sport Highlight: Real Madrid VS Real Sociedad Laliga 19/20

Download Song: Naira Maley - Like Chief Kleef

SPORT HIGHLIGHTS: BARCELONA 1 - 1 REAL MADRID 2019 HIGHLIGHT(WATCH/DOWNLOAD VIDEO)

Download Album: Larry Gaaga - Living In Bondage Album(DOWNLOAD ALL SONGS)